My country people,i greet una well well,my name na Emmanuel i dey for benin,for ogbonge Nigeria..MediShares na the world’s first mutual aid marketplace for blockchain,
maizi wallets,na alsi the first DApp on MDS..and also the first world insured crypto wallet wey get over 300,000 users all over the whole world…as i dey here so,i dey wait for una,as for me..i dey with MediShares,make una remember say na only them get over 300,000 users all over the world..